song lyrics / Blast morgan / Feeling High lyrics  | FRen Français

Feeling High lyrics

Performer Blast morgan

Feeling High song lyrics by Blast morgan official

Feeling High is a song in English

Just records
Igbo dey enter body, mad
See cruise
Bobo, game so sweet looking tighter
Number one on the list me I’m super
Up and down town, na me get am
See that sexy girl, I must knack am
I believe my shot e must enter
My ticket there sef na goal goal
All the guys wey dey rush make them go low
I no dey follow play with the center sweet hole
Bobos, tanker don jam trailer
All tippers go stand from afar
Indian man with moustache, China man shout alahlal
Deaf man don dey dance azonto, mad man come dey shout e choke oh
Bad guy don dey go to Sokoto say nothing dey for him shokoto

Cruise, cruise cruise I dey feel
Cruise cruise cruise Ah
Cruise, cruise cruise I dey feel
Cruise cruise cruise Ah
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Feeling High lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cloud
2| symbol to the right of the heart
3| symbol to the right of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid