paroles de chanson / Blast morgan parole / Feeling High lyrics  | ENin English

Paroles de Feeling High

Interprète Blast morgan

Paroles de la chanson Feeling High par Blast morgan lyrics officiel

Feeling High est une chanson en Anglais

Just records
Igbo dey enter body, mad
See cruise
Bobo, game so sweet looking tighter
Number one on the list me I’m super
Up and down town, na me get am
See that sexy girl, I must knack am
I believe my shot e must enter
My ticket there sef na goal goal
All the guys wey dey rush make them go low
I no dey follow play with the center sweet hole
Bobos, tanker don jam trailer
All tippers go stand from afar
Indian man with moustache, China man shout alahlal
Deaf man don dey dance azonto, mad man come dey shout e choke oh
Bad guy don dey go to Sokoto say nothing dey for him shokoto

Cruise, cruise cruise I dey feel
Cruise cruise cruise Ah
Cruise, cruise cruise I dey feel
Cruise cruise cruise Ah
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Feeling High

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la loupe
2| symbole à droite de l'ampoule
3| symbole à gauche de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid