song lyrics / Anyi / O My God (OMG) lyrics  | FRen Français

O My God (OMG) lyrics

Performer Anyi

O My God (OMG) song lyrics by Anyi official

O My God (OMG) is a song in English

Hold my head up high
Stand on higher ground
Far beyond the arrows of the foes (foes)

I'm covered by Your grace
Reflecting Your face
Shine so bright in a world
Wey dark like this (this)

People dey ask me
Wetin dey happen
I tell them say
Na God dey happen
People dey wonder
Who be my Father
I let them know
Say na You dey run am for me

O my God
You dey happen
Na You dey happen to me
O my God

God dey happen
He hold my head up high
Inspite of wetin
Me I dey go through

You be the assurance
For the things wey I hope for
Assurance say I go see am
Say I go touch am
Hold am, feel am

Chineke, Chineke
Idinma, idinma
Me no doubt anymore
Oh oh
You be the assurance
For the things wey I hope for
Assurance
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Charles Egbe
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for O My God (OMG) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cross
2| symbol at the top of the television
3| symbol to the left of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid