paroles de chanson / Anyi parole / O My God (OMG) lyrics  | ENin English

Paroles de O My God (OMG)

Interprète Anyi

Paroles de la chanson O My God (OMG) par Anyi lyrics officiel

O My God (OMG) est une chanson en Anglais

Hold my head up high
Stand on higher ground
Far beyond the arrows of the foes (foes)

I'm covered by Your grace
Reflecting Your face
Shine so bright in a world
Wey dark like this (this)

People dey ask me
Wetin dey happen
I tell them say
Na God dey happen
People dey wonder
Who be my Father
I let them know
Say na You dey run am for me

O my God
You dey happen
Na You dey happen to me
O my God

God dey happen
He hold my head up high
Inspite of wetin
Me I dey go through

You be the assurance
For the things wey I hope for
Assurance say I go see am
Say I go touch am
Hold am, feel am

Chineke, Chineke
Idinma, idinma
Me no doubt anymore
Oh oh
You be the assurance
For the things wey I hope for
Assurance
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Charles Egbe
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de O My God (OMG)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'étoile
2| symbole à gauche de l'enveloppe
3| symbole à droite du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid