song lyrics / 24hrs Baby / Miami lyrics  | FRen Français

Miami lyrics

Performers 24hrs BabyWalter Ray

Miami song lyrics by 24hrs Baby official

Miami is a song in English

Say you can call me baby yeah’

Ray!

One time oh, one time o

All my niggas One time oh

We go blow one time o

One time oh, one time o

All my niggas One time oh

We go blow one time o (uh uh uh)

Na me be the Walter Ray
Dem ah follow me like Walter Ray

Dem ah badun me like Walter Ray

Amma cash light like Walter Ray

Omo na me be the Walter Ray
Dem hala me like Walter Ray

Dem ah play me Like (Walter Ray)

Amma cash light like Walter Ray
(Ahh ahh’ ahh)

Won lay mi, won lay mi o

Omoge won lay mi o

We dey go Miami

Won lay mi, won lay mi o

Omoge won lay mi o

We dey go Miami o

Things that I like to do
Stacking all my papers everyday

Badura Jehovah me I pray
Cause niggas don’t come here to play

Omoge don’t whine me o
Am on my own grind o (am on my own grind e)

She say she wan faji o
I gat Gucci and Prada wey make am to stay

I give dem action film,I be Rambo
Plenty money come like oando (like oando)
I cut the Mary j in jumbo
Ray baba Dey here dey don know

Na me be the Walter Ray
Dem ah follow me like Walter Ray

Dem ah badun me like Walter Ray

Amma cash light like Walter Ray

Omo na me be the Walter Ray
Dem hala me like Walter Ray

Dem ah play me Like Walter Ray

Amma cash light like Walter Ray
(Ahh ahh’ ahh)

Won lay mi, won lay mi o

Omoge won lay mi o

We dey go Miami

Wan lay mi, won lay mi o

Omoge won lay mi o

We dey go Miami o

Things that I like to do
Stacking all my papers everyday

Omoge wan lay mi

Badura Jehovah me I pray

Aboni won lay mi

Awomoge lay mi

Gbo gbo won lay mi

Omo na me be the Walter Ray,
Walter Ray, Walter Ray Walter Ray

Walter, Walter, Walter
Calling me a wise one
She calling me the great one
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Miami lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the eye
2| symbol to the left of the bulb
3| symbol to the right of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid