paroles de chanson / 24hrs Baby parole / Miami lyrics  | ENin English

Paroles de Miami

Interprètes 24hrs BabyWalter Ray

Paroles de la chanson Miami par 24hrs Baby lyrics officiel

Miami est une chanson en Anglais

Say you can call me baby yeah’

Ray!

One time oh, one time o

All my niggas One time oh

We go blow one time o

One time oh, one time o

All my niggas One time oh

We go blow one time o (uh uh uh)

Na me be the Walter Ray
Dem ah follow me like Walter Ray

Dem ah badun me like Walter Ray

Amma cash light like Walter Ray

Omo na me be the Walter Ray
Dem hala me like Walter Ray

Dem ah play me Like (Walter Ray)

Amma cash light like Walter Ray
(Ahh ahh’ ahh)

Won lay mi, won lay mi o

Omoge won lay mi o

We dey go Miami

Won lay mi, won lay mi o

Omoge won lay mi o

We dey go Miami o

Things that I like to do
Stacking all my papers everyday

Badura Jehovah me I pray
Cause niggas don’t come here to play

Omoge don’t whine me o
Am on my own grind o (am on my own grind e)

She say she wan faji o
I gat Gucci and Prada wey make am to stay

I give dem action film,I be Rambo
Plenty money come like oando (like oando)
I cut the Mary j in jumbo
Ray baba Dey here dey don know

Na me be the Walter Ray
Dem ah follow me like Walter Ray

Dem ah badun me like Walter Ray

Amma cash light like Walter Ray

Omo na me be the Walter Ray
Dem hala me like Walter Ray

Dem ah play me Like Walter Ray

Amma cash light like Walter Ray
(Ahh ahh’ ahh)

Won lay mi, won lay mi o

Omoge won lay mi o

We dey go Miami

Wan lay mi, won lay mi o

Omoge won lay mi o

We dey go Miami o

Things that I like to do
Stacking all my papers everyday

Omoge wan lay mi

Badura Jehovah me I pray

Aboni won lay mi

Awomoge lay mi

Gbo gbo won lay mi

Omo na me be the Walter Ray,
Walter Ray, Walter Ray Walter Ray

Walter, Walter, Walter
Calling me a wise one
She calling me the great one
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Miami

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'oeil
2| symbole à gauche de la loupe
3| symbole à gauche de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid