paroles de chanson / Tolu Kandy parole / Ori Owo lyrics  | ENin English

Paroles de Ori Owo

Interprète Tolu Kandy

Paroles de la chanson Ori Owo par Tolu Kandy lyrics officiel

Ori Owo est une chanson en Anglais

Intro:

Oh oh oh oh oh oh ah

Tolu Kandy pon this one

Verse 1

Omo you go chop am woto woto

Make you no dey reason me as bolo bolo

I getty OT emi opolo po

E boku for ground o longo longo

Jamboromba

Waka shege for the ones wey dey hate me

Ranka dede to the ones wey dey feel me

I'm a king in my lane

Yeah

Pre-chorus

Ori owo

Sha lori mi

Ori ade mi o gbodo tase

Chorus

Omo ologo wey dey deliver

Eyan Victor Osimehn I'm on fire

Dem no fitty Maguire mi make I retire

Moti fo wan lenu you can call me Guardiola (2×)

Verse 2

Jeko ma mi titi

I go dey balling till eternity

Ko ma lo motor pim pim

Riding on no stopping me

Kilo fe fa robo rebe

I no getty time for your rada rada rede rede

Catch me on my radar

You go know that I'm a baller

Iwo bere lowo Bola

She no dey like to dey dull am

Kilo fe fa rogbo diyan

Toba ri mi ye ma jiyan

Oh no

Oh no uhhh yeah

Pre-chorus:

Ori owo

Sha lori mi

Ori ade mi o gbodo tase

Chorus

Omo ologo wey dey deliver

Eyan Victor Osimehn I'm on fire

Dem no fitty Maguire mi make I retire

Moti fo won lenu

You can call me Guardiola (2×)

Verse 3

Ini mini mani mo o

E no dey my doh re mi fah soh la ti doh o

E dey be like otumokpo something

Oru wan loju

Abracadabra

But then easy peasy does it

I no need enhancement

Even for my gbola

Bere lowo Esther

Waka shege for the ones wey dey hate me

Ranka dede to the ones wey dey feel me

I'm a king in my lane

Pre-chorus

Ori owo

Sha lori mi

Ori ade mi o gbodo tase

Chorus

Omo ologo wey dey deliver

Eyan Victor Osimehn I'm on fire

Dem no fitty Maguire mi make I retire

Mo ti fo wan lenu you can call me Guardiola (2×)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Ori Owo

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'ampoule
2| symbole à gauche de la croix
3| symbole à droite de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid