paroles de chanson / Timaya parole / Kekwanu lyrics  | ENin English

Paroles de Kekwanu

Interprètes TimayaDaVido

Paroles de la chanson Kekwanu par Timaya lyrics officiel

Kekwanu est une chanson en Anglais

Oh oh leggo! Shizzi eh baba
Leggo!

Eh shoutout to everybody shoutout
You know my people shoutout
Oh shoutout eh eeh shoutout
Everybody shoutout
My sexy lady shoutout to you
Eh shoutout eh eeh

Kekwanu everybody na shalla
Kekwanu, shalla kekwanu, shalla
Kekwanu everybody shalla
Kekwanu, shalla kekwanu, leggo
Kekwanu, leggo kekwanu

Shalla to my guys and shalla to my hittas
All the people the people wey believe us
Shalla to my friends and my
People all mi fellas
Anytime I come see the boys dem a jealous
Sometime ago go (go go)
Dem bi say mi ama koto (koto)
I dey make dem dey kolo (kolo)
See the people snap photo eh
Long time ago go dem say me I dey kolo
Now I dey made them snap photo
The people dem believe me ooh
Anytime I come say the people happy
I dey make everybody jolli
See all my ladies they whine pappy
See the girls dem want to pappy leggo!
Right now bend down sexy body come bend down
All my DJs bombam
All my fellas oya bend down leggo!

Eh shoutout to everybody shoutout
You know my people shoutout
Oh shoutout eh eeh shoutout
Everybody shoutout
My sexy lady shoutout to you
Eh shoutout eh eeh

Kekwanu everybody na shalla
Kekwanu, shalla kekwanu, shalla
Kekwanu everybody shalla
Kekwanu, shalla kekwanu, leggo
Kekwanu, leggo kekwanu

Baby girl make you shake am o
Please don't break am o
Shizzi make am o, ah kwanu
Obio try don't delete kwanu
Please don't fake am o
A fit to mate her too (Oh yeah yeah yeah)
Nwankwo kanu oh there she comes again
My baby make we go oh
A pretty girl from Isal'eko
She say she hear my song on the radio
She wanna be in my video
If you come around dem go holla (holla)
All the girls dem a holla (holla)
All my guys oya shalla (gboza)
'Cuz every top mi say reggae
Oya show me your baebe oya shake your ikebe
One time for the DJ
Run it back if you feel me eh eh shoutout
To everybody shoutout
You know my people shoutout
Oh shoutout eh eeh shoutout
Everybody shoutout
My sexy lady shoutout to you
Eh shoutout eh eeh

Kekwanu everybody na shalla
Kekwanu, shalla kekwanu, shalla
Kekwanu everybody shalla
Kekwanu, shalla kekwanu, leggo
Kekwanu, leggo kekwanu

Everybody shalla shalla shalla shalla
Everybody shalla leggo!
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Kekwanu

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'enveloppe
2| symbole en bas du cadenas
3| symbole en bas de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid