paroles de chanson / Shettima Damilare Omoniyi parole / Flex lyrics  | ENin English

Paroles de Flex

Interprètes Shettima Damilare OmoniyiOdusola Bimbi PhilipsKlem Nwamonye Ikemefuna

Paroles de la chanson Flex par Shettima Damilare Omoniyi lyrics officiel

Flex est une chanson en Anglais

I like to take care of my woman make she flex
Give her the finest things cos she deserves the best
The economy bad, no mean say she suppose to suffer
My sisi no fit suffer
Treat her like ajebutter

Gọdfàdá
Bimbi oyoyo
Ah ah heya

I like to take care of my woman make she flex
Give her the finest things cos she deserves the best
The economy bad, no mean say she suppose to suffer
My sisi no fit suffer
Treat her like ajebutter

As a woman
Woman o, no suppose suffer
Like a pikin
Like a pikin, them suppose to be pampered o
Oh my woman o
Woman o, no suppose suffer
Like a pikin
Like a pikin, them suppose to be pampered o

As a woman
Woman, woman, woman, woman x4

Spoil her with alert
Buy her what she likes
Fly her first class
Because na wetin she deserves

Behind every great man is a woman
Every good woman is a pillar
When you see a woman, you go know if her man dey try

No matter how e be, i must turn things around o
With my pay, i go treat am like lady o
She go know say with me, she don hit jackpot o
With my pay, i go treat am like lady o

Woman, woman, woman, woman x4

I like to take care of my woman make she flex
Give her the finest things cos she deserves the best
The economy bad, no mean say she suppose to suffer
My sisi no fit suffer
Treat her like ajebutter

Gọdfàdá
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Flex

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du téléviseur
2| symbole en bas du coeur
3| symbole à droite de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid