paroles de chanson / Shettima Damilare Omoniyi parole / Ella lyrics  | ENin English

Paroles de Ella

Interprètes Shettima Damilare OmoniyiOdusola Bimbi PhilipsKlem Nwamonye Ikemefuna

Paroles de la chanson Ella par Shettima Damilare Omoniyi lyrics officiel

Ella est une chanson en Anglais

Asanwa my bae, Asanwa my bae
Asanwa
Your monthly contribution, na him i must to pay o
Asanwa

Bimbi

(Killi me da)

Gọdfàdá

Call me donatus, Ella
Cos I be your donator, Ella
Anything you wan do
I be you number one contributor, Ella

Dem no dey call me gọdfàdá for nothing
I be talk and do, Ella
Both your savings and current
Girl i go stock am put, Ella

No economy, Aje
Na first class you go fly
No polygamy, Aje
Na only you wey I go wife

Forever and ever, my baby i promise you say i go dey loyal (ok)
Forever and ever, my baby i promise you say i go dey loyal

I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella
I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella

Ella koko, Ella
Ella koko, Ella

Shangala baby, tulanga baby, give it to them one time (one time)
Oroma sisi, wetin i dey si, just dey do me one kind (ok)
Shangala baby, tulanga baby, give it to them one time (one time)
Oroma sisi, wetin i dey si, just dey do me one kind (ok)

I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella
I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella

(Gbess!)

Asanwa my bae, Asanwa my bae
Asanwa
Your monthly contribution, na him i must to pay o
Asanwa
Asanwa my bae, Asanwa my bae
Asanwa
Your monthly contribution, na him i must to pay o
Asanwa

I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella
I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella

Ella koko, Ella
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Ella

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du pouce en l'air
2| symbole à gauche de la poubelle
3| symbole en bas de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid