song lyrics / Shettima Damilare Omoniyi / Flex lyrics  | FRen Français

Flex lyrics

Performers Shettima Damilare OmoniyiOdusola Bimbi PhilipsKlem Nwamonye Ikemefuna

Flex song lyrics by Shettima Damilare Omoniyi official

Flex is a song in English

I like to take care of my woman make she flex
Give her the finest things cos she deserves the best
The economy bad, no mean say she suppose to suffer
My sisi no fit suffer
Treat her like ajebutter

Gọdfàdá
Bimbi oyoyo
Ah ah heya

I like to take care of my woman make she flex
Give her the finest things cos she deserves the best
The economy bad, no mean say she suppose to suffer
My sisi no fit suffer
Treat her like ajebutter

As a woman
Woman o, no suppose suffer
Like a pikin
Like a pikin, them suppose to be pampered o
Oh my woman o
Woman o, no suppose suffer
Like a pikin
Like a pikin, them suppose to be pampered o

As a woman
Woman, woman, woman, woman x4

Spoil her with alert
Buy her what she likes
Fly her first class
Because na wetin she deserves

Behind every great man is a woman
Every good woman is a pillar
When you see a woman, you go know if her man dey try

No matter how e be, i must turn things around o
With my pay, i go treat am like lady o
She go know say with me, she don hit jackpot o
With my pay, i go treat am like lady o

Woman, woman, woman, woman x4

I like to take care of my woman make she flex
Give her the finest things cos she deserves the best
The economy bad, no mean say she suppose to suffer
My sisi no fit suffer
Treat her like ajebutter

Gọdfàdá
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Flex lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the calculator
2| symbol to the right of the padlock
3| symbol to the left of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid