paroles de chanson / Shatta Wale parole / My Level lyrics  | ENin English

Paroles de My Level

Interprète Shatta Wale

Paroles de la chanson My Level par Shatta Wale lyrics officiel

My Level est une chanson en Anglais

My level ey
My level ey

Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

The time adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
I dey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Charles Nii Armah Mensah
Copyright: Downtown Music Publishing

Commentaires sur les paroles de My Level

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'horloge
2| symbole en haut de la loupe
3| symbole à gauche de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid