paroles de chanson / Shatta Wale parole / Haters lyrics  | ENin English

Paroles de Haters

Interprètes Shatta WaleMr Eazi

Paroles de la chanson Haters par Shatta Wale lyrics officiel

Haters est une chanson en Anglais

Fake smiles when they see me
When dey watch my face
Shatta Wale
And dem ma pray to Medusa make l fall from grace
Dem don't know say no be my power na by grace
l dey watch no man l focus on my race

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

See manna bless from birth
So nobody can keep my fame
We no dem face already
So gun short obaa yeeee ratatata
Who Jah bless no man curse
Everyday we go dey run dem mo sala
Afi me own me no joke with de thin here
No hater can test my likkle finger
This na African thing to mi London girl
Dem thing na worldwide thing
Mi know dem people wey wan mi fall
But dem can test de African Dancehall King

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Babanawo
Me l don't know what dem dey want ooo
I dey look my front ooo
But everyday dem dey follow my back ooo ee
Dem say Shatta Wale baagbeshi
My God bigger than your odeshi
Me l dey play my formation
So you can't test my competition
Agyei comm koko koko
Umanu koko koko
Haters come dey take super star photo
Photo photo
They want dull me mojo mojo
Dull me mojo Mr Eazi
Abe dull me mojo
Shatta Waleeee say

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fake smiles when they see me
When dey watch my face
And dem ma pray to Medusa make l fall from grace
Dem don't know say no be my power na by grace
l dey watch no man l focus on my race

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem

Fire burn de haters
Fire burn de haters fire burn dem
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Haters

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'oeil
2| symbole en bas de l'appareil photo
3| symbole à droite de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid