paroles de chanson / Ruby parole / Fiona lyrics  | ENin English

Paroles de Fiona

Interprète Ruby

Paroles de la chanson Fiona par Ruby lyrics officiel

Fiona est une chanson en Anglais

Oh na
Oh na na
na
Ruby pon da vibe
Ooo ooo
Ooo


A milli song inside my folder
everything about you Fiona
I shoot my shot no be bazooka aaa
Oh baby girl just a single touch
I don dey shiver
You dey my side na
hin I geti liver
beat my chest
I fih to sign your contract
my rihanna
Oh girlie
me I'm not a rasta
me I don't do ganja
me I am not a player
I'd never break your own heart
me I no go give you love wey geti comma oh my lo lo love
me I'm not a rasta
me I don't do ganja
me I am not a player
I'd never break your own heart
me I no go give you love wey geti comma oh my lo lo love


Fiona fiona
Your love hin
dey for my own mind
Fiona maranma
Oh na
Your love hin
dey for my own mind
Fiona fiona
Your love hin
dey for my own mind
Fiona maranma
Oh na
Your love hin
dey for my own mind


Kirikata mami water
Little medusa
Eyah
I go follow you
enter sambisa
Say Hi
To my friends
on Insta
make dem see
fine vanilla
and this your body bam
and this your colour fine
say this love na divine
You be tree I be vine
If you leave
I fih kpai
If you leave
I fih kpai ai
Fine girl say this your love
so corny
nkan to só yén
ko really kan mi
Ghanian girls
don turn to your dummy
dummy dummy
Fine girl say this your love
so corny
nkan to só yén
ko really kan mi
Ghanian girls
don turn to your dummy
dummy dummy


Fiona fiona
Your love hin
dey for my own mind
Fiona maranma
Oh na
Your love hin
dey for my own mind
Fiona fiona
Your love hin
dey for my own mind
Fiona maranma
Oh na
Your love hin
dey for my own mind
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Fiona

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la poubelle
2| symbole à gauche de la croix
3| symbole à droite du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid