paroles de chanson / Rhymer_lee parole / Ifeneme lyrics  | ENin English

Paroles de Ifeneme

Interprète Rhymer_lee

Paroles de la chanson Ifeneme par Rhymer_lee lyrics officiel

Ifeneme est une chanson en Anglais

Loba
Loba
Shor shor shor
Dem dey talk for back
But oluwa got my back
I no kill person so why the attack
Me wey I just they start
Years back when I still they grind
Nobody got my time
Small boy wey dey try survive
Success come be like crime
Shey e go pay
Watn una go gain
If I was useless like some people
Shey e go pay
Me I dey pray
Everyday with faith
Make my blessings drop in double
Me and dey pray
Ebelebe
Ifeneme
Ebelebe
Ifeneme
Ebelepe
Ifeneme
Ebelebe
Ifeneme
See I be working them be talking But me no send them
Cause I don sign my undertaking I Go blow pass them
Am not mistaken if you know me Me no get problem
Them fucking hating no be new Thing e dey for system
Am representing never fading me I Pass anthem
Me I no Dey fall,fall fall fall
Cause I get biggie god
Lord God
Me I no Dey fear there talk
Shor shor shor
Success nah try your luck
Baba god na my gender
Dem other gender even Transgender
Na why I bow to one person Jehovah
Creator universe i Dey for your Alter
Shower me blessings wey come From the most high
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Peter Okeke
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Ifeneme

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'oeil
2| symbole à droite de la maison
3| symbole à droite du casque
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid