Soon, e go be est une chanson en Anglais
Loba loba
Jen Sofue E letti
Tomorrow bu echi
Lu suwor letti
Je ko kpo Le tii
Me no like debating
Challenges I'm facing
I know some are hating
While I'm elevating
Me no dey jump on trending
Abi king in making
You know what I'm saying
Me no get time for wasting
My mama felt it
And my papa said It
And my spirit noticed
That's why I chased it
From my kid I know this
Prophecy written
I go rule with music
If you like believe it
Me no Dey fake it
Instrumental and beat
Na food I Dey eat
Shocker give me a dish oh
Soon e go be huh
Your tele V huh
Dem go play my music
And you go see huh
Soon e go be huh
Your tele V huh
Dem go play my music
And you go see huh
Why you dey envy my guy
Shey you know say life we dey live Na one time
I dey try to dey minimize mind
Cause to many thinking fit make a Man mad, so tell me
Why you dey envy my guy
Shey you know say life we dey live Na one time
I dey try to dey minimize mind
Cause to many thinking fit make a Man mad
Ah been working from my kid and I now say
One day e go sup my music dem Go play play
Time e go take like this e no tay Tay
Down on my knees everyday I Dey Pray pray
Make person wey go help me hear My song
I ready do anything but no Cheering of blood
Me I believe in God but I no Dey Enter church
Top I won't stop till I reach the top
Soon e go be huh
Your tele V huh
Dem go play my music
And you go see huh
Soon e go be huh
Your tele V huh
Dem go play my music
And you go see huh
Why you dey envy my guy
Shey you know say life we dey live Na one time
I dey try to dey minimize mind
Cause to many thinking fit make a Man mad, so tell me
Why you dey envy my guy
Shey you know say life we dey live Na one time
I dey try to dey minimize mind
Cause to many thinking fit make a Man mad
Rhymer_lee
Thanks for watching