song lyrics / Rhymer_lee / Ifeneme lyrics  | FRen Français

Ifeneme lyrics

Performer Rhymer_lee

Ifeneme song lyrics by Rhymer_lee official

Ifeneme is a song in English

Loba
Loba
Shor shor shor
Dem dey talk for back
But oluwa got my back
I no kill person so why the attack
Me wey I just they start
Years back when I still they grind
Nobody got my time
Small boy wey dey try survive
Success come be like crime
Shey e go pay
Watn una go gain
If I was useless like some people
Shey e go pay
Me I dey pray
Everyday with faith
Make my blessings drop in double
Me and dey pray
Ebelebe
Ifeneme
Ebelebe
Ifeneme
Ebelepe
Ifeneme
Ebelebe
Ifeneme
See I be working them be talking But me no send them
Cause I don sign my undertaking I Go blow pass them
Am not mistaken if you know me Me no get problem
Them fucking hating no be new Thing e dey for system
Am representing never fading me I Pass anthem
Me I no Dey fall,fall fall fall
Cause I get biggie god
Lord God
Me I no Dey fear there talk
Shor shor shor
Success nah try your luck
Baba god na my gender
Dem other gender even Transgender
Na why I bow to one person Jehovah
Creator universe i Dey for your Alter
Shower me blessings wey come From the most high
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Peter Okeke
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Ifeneme lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the calculator
2| symbol to the right of the bulb
3| symbol to the right of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid