song lyrics / Rhymer_lee / Under_20 lyrics  | FRen Français

Under_20 lyrics

Performer Rhymer_lee

Under_20 song lyrics by Rhymer_lee official

Under_20 is a song in English

Ilu
To all the kids wey dey under 20
See when you start to Dey see money Plenty
No go think say you fit please any Person
Cause you go hurt you learn many Lessons
Chase your dream and pray for Blessings
Do your best to avoid any stressing
Family matter fit cause you Depressing
If you never stand well no go carry Person
Steady hunting opportunity i go shot Am
I believe in possibilities if no be scam
You know I gat the capabilities
Go hear my jam
Soon e go be and the Genesis you go Confirm
My song no be for child's That kind Spiritual vibes
My God father talk amm say soon Dem go feel amm
Since I enter 20 i don Dey carry Plenty
Sometimes we neat and dirty na only Jah be blessings
Man own fit be stressing
Think am twise before you invest in
Cause man thing no Dey last Everlasting
I believe in God but Church no be my Thing
Dem no Dey tell person Life na mistakes
And everyday we learn lessons
If no use any person
Dem go drink you like a cup of Hennessy
Plenty talk but I no be talkative
Sometimes am moody sometimes Aggressive
But na dream I Dey chase hope you Can see
I make mistakes I learn like a Genz
Fuck Yall and your representative
Am a king and I know were am meant To be
Make person no come here come deceive me
Deeper life is deeper than the Red Sea
To all the kids wey dey under 20
See when you start to Dey see money Plenty
No go think say you fit please any Person
Cause you go hurt you learn many Lessons
Chase your dream and pray for Blessings
Do your best to avoid any stressing
Family matter fit cause you Depressing
If you never stand well no go carry Person
Man own fit be stressing
Think am wise before you invest in
Cause man thing no Dey last Everlasting
I believe in God but Church no be my Thing
Ilu
Ole taye lorun
Rhymer lee
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Peter Okeke
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Under_20 lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the helmet
2| symbol at the bottom of the calculator
3| symbol at the top of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid