paroles de chanson / Rema parole / MARCH AM lyrics  | ENin English

Paroles de MARCH AM

Interprète Rema

Paroles de la chanson MARCH AM par Rema lyrics officiel

MARCH AM est une chanson en Yoruba

P
Hehe-hehe-hehe-hehe-he

Ọmọ ologo
Baba Remy, no bobo
Normally, I dey kolo
Money full for my bank, oh
No go hustle, dey for Twitter dey zozo
Try me, make I sample, I'm in battle
Animal, oshey, Nat Geo
17, I dey dagbo, I dey crack code
Now the prince of Afro

Every day this my mouth, I dey sharp am
Knew I was H-I-M from the zanga
Step on the stage and the girls dem pass out
Opposite gender, na me dey pack am
Success no fi make me lose my hunger
Psg gang, exhaust dey burn out
Raise am, raise am, raise am
Lamborghini Urus, I dey march am

I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am

Hehe-hehe-hehe-hehe-he, huh
Remy, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am

Every day I dey raise una BP, raise am to the ceiling
Talking my shit and I don't keep it PG
No dey hold me na make una leave me
Leave, oya, make una leave me
I no go let anybody breathe
Dem be novice
H-i-m no shaking
Uh-huh, Oppenheimer, always dropping another banger
Only one Remy dey make girls dance am
Remy too dey para
For performance collect egbon, rabba
One million dollar (ayy, yeba)
Anybody test my temper, make e prepare for the karma

Every day this my mouth, I dey sharp am
Knew I was H-I-M from the zanga
Step on the stage and the girls dem pass out
Opposite gender, na me dey pack am (ha, ha)
Success no fi make me lose my hunger (ahh)
Psg gang, exhaust dey burn out (yeba)
Raise am, raise am, raise am (yeba)
Lamborghini Urus, I dey march am (yeba, yeba, yeba)

I dey march am (march am, march am), I dey march am
I dey march am (march am, march am), I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am (ahh), I dey march am
I dey march am, I dey march am (yeba, yeba)
I dey march am, I dey march am (yeba, yeba)
I dey march am, I dey march am (yeba, yeba, yeba)
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Divine Ikubor, Oredope Peace
Copyright: Warner Chappell Music, Inc.

Commentaires sur les paroles de MARCH AM

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'appareil photo
2| symbole à gauche de l'enveloppe
3| symbole à droite de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid