paroles de chanson / Reeplay parole / Not Sorry lyrics  | ENin English

Paroles de Not Sorry

Interprètes ReeplayODUMODUBLVCK

Paroles de la chanson Not Sorry par Reeplay lyrics officiel

Not Sorry est une chanson en Anglais

Ah

Reeplay

First off I’m

Sorry

Nah I’m not sorry

I’m so unapologetic like yes

Na me run am and I’m not sorry ah

Solid

Ten toes I dey solid

I still no dey send anybody

But the people wey been dey for me

I’m sorry

No I’m not sorry

I’m so unapologetic like yes

Na me run am and I’m not sorry

Solid

Ten toes I dey solid

I still no dey send anybody

But the people wey been dey for me


If e be say you be person wey don sabi me from time

You go see say levels don change

I don up my grind

People wey be doubting Thomas

Call us new comers

Say we no get compass

Done dey follow us bumper to bumper

Dey disturb my line

Ah

See my brother life no be rush o

Na turn by turn

But e no mean say make you cross leg o

Dey chop your corn

Ha

Middle finger to you if I did you wrong

Na you cause am o

No take am to heart

No be like that



First off I’m

Sorry

Nah I’m not sorry

I’m so unapologetic like yes

Na me run am and I’m not sorry ah

Solid

Ten toes I dey solid

I still no dey send anybody

But the people wey been dey for me



I’m sorry

No I’m not sorry

I’m so unapologetic like yes

Na me run am and I’m not sorry

Solid

Ten toes I dey solid

I still no dey send anybody

But the people wey been dey for me



Sully

Yes na me kill jamie (dug am)

Odumodu black REEPLAY

Na the combo they fear

They can’t even check it

Stop it (die it)

You can’t even cock it (leave it)

Your own na awka

My own na stainless

They can’t even dodge it

Pork nosers

Wan Dey spoil my show

Promoters know they need my flow

We don blow

So the bag must stroll

Waka

Touch all the bros

On code

I’m a physical don

With a diligent bro

Gustavo no Dey pity these hoes

We don beg am

Make e pity their post

But e no gree

Soccer boot gum HIN toes

Selina tested Selina tested (tallest)

I can never be sorry (solid)

I can never be pleading

On my knees I go dug you


I go descend on your papa
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Not Sorry

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'horloge
2| symbole en haut de la croix
3| symbole en haut de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid