paroles de chanson / PsychoYP parole / My Country People, Haffa? lyrics  | ENin English

Paroles de My Country People, Haffa?

Interprète PsychoYP

Paroles de la chanson My Country People, Haffa? par PsychoYP lyrics officiel

My Country People, Haffa? est une chanson en Anglais

My country people how far

Wagwan

My country people haffa?

My country people how far how far

My country people how far


How far Howfar k way k way

K way K way Howfar Howfar

Tell them say the boy don show ukwa achi n’aka ona agba

Onwe onye cho imasam aka My mood now is pericoma

My food is quarter to finish hello dealer

quarter ounce how far

Ogbe


Omo tell them say the boy don show

My country people how far ? (Oloun)


Cash out 2 weeks everything don go

My country people how far ?

How far ? how far ?

Wetin dey I go soon japa o

Na to stack up till I too gather o

(How far? How far? How far? How far? How far?!)


Omo tell them say the boy don show

My country people how far ? (Oloun)

Cash out 2 weeks everything don go

My country people how far ?

How far ? how far ?

Wetin dey I go soon japa o

Na to stack up till I too gather o

(How far? How far? How far? How far? How far?!)


Oga why you dey stress my life (yo)

Bro said don’t be silent

So these days moving around with mines


No security I’m safe with the gang

Sometimes I’m on guard in a G guard

I did not get first in class but in real life I fly first class


I’d be moving around with nines

Lean and 4s and 5s and knives

Lean and 4s and 5s and bines

Ugh bro so diligent crimes

Oga they can never waste my time


Ogbete amalo n’ofu onye abialo afia

my voltage no be chere kam bia

To avoid accidental discharge

when you see me around give am chance

E get wetin I Dey find I’m looking for peace of mind


She know a brother got smoke and rizzla

Cus I’m on that decent grind

She just wanna link up and chill

Said she can’t do it at mine

Ok! My country people how far it’s the morning time


Girl you can only see my funds

you will never see my love

I’m in your heart you in my inbox

She told her friends I’m a toxic boy

Show promoter on the phone telling me she wants an invoice

I’m sorry it’s not my fault to be honest with you madam my price went up


Omo tell them say the boy don show

My country people how far ? (Oloun)

Cash out 2 weeks everything don go

My country people how far ?

How far ? how far ?

Wetin dey I go soon japa o

Na to stack up till I too gather o

(How far? How far? How far? How far? How far?!)

Omo tell them say the boy don show

My country people how far ? (Oloun)

Cash out 2 weeks everything don go

My country people how far ?

How far ? how far ?

Wetin dey I go soon japa o

Na to stack up till I too gather o

(How far? How far? How far? How far? How far?!)


My country people wah gwan

Shey you never tire to vote for mad man ?

I no want dey for house wey light no dey

Gen no get fuel for kaban (No nau)

How far you how far this manchi

Just tryna survive to be candid

I been tell all my guys say make dem buy gun

Coz e fit set anytime with these bandits

I dey load groundnut for my kala

My debtors dey pay back, their papa

If you mess with me Na wahala

OLOKPA Dey gbes for my Matter

I been get like hundred k last week

As I commot 2k e finish

High grade dey Make my men happy

I don re up o

Omo problem no dey finish



Omo tell them say the boy don show

My country people how far ? (Oloun)

Cash out 2 weeks everything don go

My country people how far ?

How far ? how far ?

Wetin dey I go soon japa o

Na to stack up till I too gather o

(How far? How far? How far? How far? How far?!)

Omo tell them say the boy don show

My country people how far ? (Oloun)

Cash out 2 weeks everything don go

My country people how far ?

How far ? how far ?

Wetin dey I go soon japa o

Na to stack up till I too gather o

(How far? How far? How far? How far? How far?!)


My country people how far
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de My Country People, Haffa?

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la croix
2| symbole à droite de la calculatrice
3| symbole en haut de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid