paroles de chanson / PhilKeyz parole / Complicated lyrics  | ENin English

Paroles de Complicated

Interprètes PhilKeyzYemi AladeBisa Kdei

Paroles de la chanson Complicated par PhilKeyz lyrics officiel

Complicated est une chanson en Anglais

I see the game that you’re playing boy
Good boy put the blame on me
(Philkeyz)

Shey bi na love you
Need get me plenty o
I wanna give you some love
I wanting even though e no plenty

Because one day one day money
Money go full for hand
And no go there you best
I fit to buy you Benz
Thank you

It’s complicated you want to stay
But you want to go and jolly
Complicated cassava wey don
Grow e go soon turn garri
Complicated na wetin ghetto
I go still do you well
Complicated complicated

Instrumentals

Good playing on me
Good playing on me
I see the game that you are playing boy
Good playing on me (Yemi Alade)

Put it for my head
Carry am put am for my head
Me i no get wan comment
Oya make you get from my bed

I like friend
I abeg no take am personal, but I
Still love you, you gat to understand
Its complicated cated
I beg no do me wicked wicked
I say is complicated cated
And I still wanna spend the weekend with wilfred

Complicated you want to stay
But you want to go and jolly
Complicated
Casava web don grow e go still turn garri
Complicated na wetin i get o
I go still do you well
Complicated complicated

Chanting

Complicated is complicated oh no o
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Complicated

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la valise
2| symbole à droite de l'oeil
3| symbole en haut de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid