paroles de chanson / Omah Lay parole / Free My Mind lyrics  | ENin English

Paroles de Free My Mind

Interprète Omah Lay

Paroles de la chanson Free My Mind par Omah Lay lyrics officiel

Free My Mind est une chanson en Anglais

Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind yo
Free my mind with shayo o

I get a girl for America
She no dey ever ever let me down
I get another one for Senegal
She no dey ever ever give me nack
I get another one for Unilag
That one behaves like a hoodlum
I get another one for Uniport
See me see trouble kill a boy
Now we don bust o

Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind yo
Free my mind with shayo o

Mm my melody e sweet pass mm-mm
Mm my energy I fire pass moto
If shawty no go give me
I go go nack okpo
Shule boy e be the boss don shule boy
Cause e don bust o o

Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind yo
Free my mind with shayo o

Olosho wey no fine
Dem dey too like clout e yo
People wey no get talent, oyo
Them dey too sharp mouth
So I free my mind o with shayo no
I free my mind with shayo

Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind
Free my mind with shayo
Free my mind yo
Free my mind with shayo o
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Copyright: EMPIRE PUBLISHING, Kobalt Music Publishing Ltd.

Commentaires sur les paroles de Free My Mind

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du smiley
2| symbole en haut de l'oeil
3| symbole à droite de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid