paroles de chanson / Olayinkablinkz parole / Owo lyrics  | ENin English

Paroles de Owo

Interprète Olayinkablinkz

Paroles de la chanson Owo par Olayinkablinkz lyrics officiel

Owo est une chanson en Anglais

Say say say eh eh eh
Olayinkablinkz na ni o o o
VIP entertainment
Omo iya Femi
Kira Kita eda ooo
Ko de wa do oro
Ka ni ise lowo ni everyone go don get money
Kira kita eda ooo ko de wa di oro
Ka ni ise ni owo ni
My daddy go don get money
Say e bi ti dangote
eh eh eh eh
Baba do am make e no go tey
Never do too much for people
Base on say you love them oo
Anything wey you do today
Tomorrow na dem go say
Dem Dey use your head
Many things wey my ear don hear
Many things wey my eye don see
If I con Dey reason am
I fit mad
I fit go crazy
Stay loyal to your real niggas
Focus on fraud
Pussy don’t pay bills
Sebi Awa ni omo nobody
Trying everyday to be somebody
Without knowing nobody
Ko ma easy fun anybody
Eh eh eh eh eh eh
Ko ma easy fun anybody
Kira Kita eda ooo
Ko de wa do oro
Ka ni ise lowo ni everyone go don get money
Kira kita eda ooo ko de wa di oro
Ka ni ise ni owo ni
My daddy go don get money
Say bi ti dangote
eh eh eh eh
Baba do am make e no go tey
If you get wey I get my brother
nothing bad nothing spoil o
Ye ye ye
Why you dey hate on me
Say why you no want make I rise
Adura lo n gba
Agbara ko
Baba Gbohumi
Gbohun Emi Omo re o
Omo re
Kira kita eda ooo ko de wa di oro
Ka ni ise ni owo ni
everyone go don get money
Kira kita eda ooo ko de wa di oro
Ka ni ise ni owo ni
My daddy go don get money
Say e bi ti dangote
Eh eh eh eh
Baba do am make e no go tey
Baba Gbohunmi
Gbohun Emi
Omo re o
Olayinkablinkz na ni o
Vip entertainment
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Owo

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'oeil
2| symbole à droite de la poubelle
3| symbole à droite de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid