paroles de chanson / Nolly parole / Thank God lyrics  | ENin English

Paroles de Thank God

Interprètes NollyOvie Agbani

Paroles de la chanson Thank God par Nolly lyrics officiel

Thank God est une chanson en Anglais

Oh papa
Na only you be my cbbah
You no dey let me suffer
Even when I fall yakata oh oh
Oh my papa
You dey my back gididgba
Even when wahala gather
You no dey let me fall down

I go dey praise your name
E be like say na only me you bless
No be by hardwork but by grace
I'm grateful for what you're doing
I go dey praise your name
E be like say na only me you born
No be my power but by grace
I'm grateful

So I thank you for your blessings oh yea
Oh yea Oh yea
No be sense no be muscle oh yea
Oh yea Oh yea
I thank you for your blessings oh yea
Oh yea Oh yea
No be sense no be muscle oh yea
Oh yeah yea yea yea
Yea yea yea

Okwa i fulu uwa
Oburo by gragra
Na by the grace of God
Na him dey show mercy
clways on time
It's the consistency for me
I can't even explain all this blessings
I remember
Mgbe ndi a no na mu nu anyi amu yesterday
Dem think say we dey zuzu
Say we just dey play
M we chinese aka m enu
Man I knelt down and prayed si papa show me the way
cnd he came through for me
So tell me why I no go nye ya ekene
Oburo na m agbaa mbo
O na m ekpeka ekpele
Okwa that same grace
Sacha lu m ka white ndi cele
Ka chukwu ji hazicha ndu m

When God blow your trumpet o
You enemies go dance for your success o
Eeeeh
Thank you for your blessings o
Me I go dey praise your name
(Ooh ooh )
(Oh yea)

I go dey praise your name
E be like say na only me you bless
No be by hardwork but by grace
I'm grateful for what you're doing
I go dey praise your name
E be like say na only me you born
No be my power but by grace
I'm grateful

So I thank you for your blessings oh yea
Oh yea Oh yea
No be sense no be muscle oh yea
Oh yea Oh yea
I thank you for your blessings oh yea
Oh yea Oh yea
No be sense no be muscle oh yea
Oh yeah yea yea yea

I thank you for your blessings oh yea
Oh yea Oh yea
No be sense no be muscle oh yea
Oh yeah yea yea yea
Yea yea yea
I thank you for your blessings oh yea
Oh yea Oh yea
No be sense no be muscle oh yea
Oh yeah yea yea yea
Yea yea yea
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Thank God

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'ampoule
2| symbole en bas de la valise
3| symbole à gauche de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid