paroles de chanson / Nolly parole / Cmazing Grace lyrics  | ENin English

Paroles de Cmazing Grace

Interprètes NollyMonazeKinsu

Paroles de la chanson Cmazing Grace par Nolly lyrics officiel

Cmazing Grace est une chanson en Anglais

Cmazing grace
How sweet the sound
That saved a wretch like me I once was lost
But now I'm found
Was blind but now I see

Only your grace wey dey work for me When I lost you dey come for me Give me joy early mor morning Standing on your word
E be rock solid
Only your grace wey dey work for me When I lost you dey come for me Give me joy early mor morning Standing on your word
E be rock solid

Standing on your word Okwa rock solid
Died on the cross okwa just for me Wetin you shed no be blood tonic Give me eternal life
Unlimited sub for me huh
cburo m holy Nweje mana I lovelum Okwa your grace o na workulum Nothing in this life fit to stop num cnd that's on Chineke huh

cmazing grace
How sweet the sound
That saved a wretch like me I once was lost
But now I'm found
Was blind but now I see

Only your grace wey dey work for me When I lost you dey come for me Give me joy early mor morning Standing on your word
E be rock solid
Only your grace wey dey work for me

When I lost you dey come for me Give me joy early mor morning Standing on your word
E be rock solid

This your love e be extraordinary True love
You put it on display
Make the whole world know say Na me be the one
Wey you no dey carry play oh Grace e dey carry me
Go where me I no know
Me I like am, Me I like am, Me I like am

cmazing grace
How sweet the sound
That saved a wretch like me I once was lost
But now I'm found
Was blind but now I see

Only your grace wey dey work for me When I lost you dey come for me Give me joy early mor morning Standing on your word
E be rock solid
Only your grace wey dey work for me When I lost you dey come for me Give me joy early mor morning Standing on your word
E be rock solid

O bara uba n'ebe m no
cmara Chukwu bara uba n'ebe m no O bara uba n'ebe m no
cmara Chukwu bara uba n'ebe m no
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Cmazing Grace

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'enveloppe
2| symbole en haut de l'oeil
3| symbole en bas du coeur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid