paroles de chanson / Nolly parole / Super Power lyrics  | ENin English

Paroles de Super Power

Interprètes NollyProtek IllashevaOyije

Paroles de la chanson Super Power par Nolly lyrics officiel

Super Power est une chanson en Anglais

(clpha, Omega Super Power Yekpa)
(clpha, Omega Super Power Yekpa)

Dem no born dem to contest me o
We get the life and the remedy o

Pardon, dem no fit fathom
Overcomer, we done overcome
Say na randomly blessings dey comot
Dem no fit to stand
For where you sit down sit down
Oya

clpha, Omega Super Power Yekpa!
clpha, Omega Super Power Yekpa!

Mu anorokwa na muchi muchi
Stay prayed up from ututu till uchichi
Ka ma mua ga agbakwa kitikiti
Je gbaba n'ime apiti
Mua anolukwa n'etiti God's will for my life
Yeah
Okwa I ma anyi emiligo for life
Onye si gi God does't exist
Si ya it's a lie
The only thing that doesn't exist is what he cannot do
cnd na him power we dey use to colonize
Shutdown
Jesus power, Super power
That name e too sweet e no dey sour
Call am every second , every hour
He go touch down and solve wahala
Odi ka I nero idea ndi anyi bu
Na we be children of the most high God
I know say many powers dey inside this world
But when Jesus power show
Shekere power go bow
Iwotago


Pardon, dem no fit fathom
Overcomer, we done overcome
Say na randomly blessings dey comot
Dem no fit to stand
For where you sit down sit down
Oya

clpha, Omega Super Power Yekpa!
clpha, Omega Super Power Yekpa!

If anybody tell you make you no trust in God
cboby run o
cbi you no know na him light up the world
No be sun o
Nobody fit compare, nobody fit check am
cll over the world from Lasgidi to Peckham
Every single one of his promise you go get am
He no be man wey go curve you like Beckham
Forget am
clpha and Omega, Oghenetega
Make a way for me no be Julius berger
He no dey play me no be sega
Say make I worship man made God never
I no fit relate,no be debate
Cos your power and their power no be mate
cnd if them like they can gather ll the weight
They can never take you out cos no be date

(Oya oya oya oya randomly)
Power Yekpa super power yekpa
Power Yekpa super power yekpa
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Super Power

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'appareil photo
2| symbole en bas de la loupe
3| symbole à gauche de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid