paroles de chanson / Mariobe & BSMG inc parole / Living upp (feat. 250Sauce) lyrics  | ENin English

Paroles de Living upp (feat. 250Sauce)

Interprète Mariobe & BSMG inc

Paroles de la chanson Living upp (feat. 250Sauce) par Mariobe & BSMG inc lyrics officiel

Living upp (feat. 250Sauce) est une chanson en Anglais

Sometimes I wan give up
Nah lie I no go ever fuck up
So my life live up my guy
Wetin my eye done see I no go fit talk walai
Everything I spit na real life no fiction walai

Me and my bro grinding
Red lights and the blue turn it all out shining
Spinning with my men them turning sliding
Grinding all our life we been all in shining

Sent them demons we be ouchea dining
looking at your broke ass while here smiling
Swear they hate me but be outchea spying
Looking at my whole life out there shining

Shawty on my bed she be out here crying
Saying all her life you be out there lying
Me and my goons we be outchea sliding
Big body benz Yunno I ain't lying

Paddy many reasons gan
Shebi emi lokan, Ijaya ni mi
Steady with the stunts
Like say sometimes, life no Dey fuck me up
But ko de si'aye mo
I no rojo again
I no Dey fuck with all these niggaz
Wey Dey televise my pain

Shebi eniba lomo
I don Dey reason all of my mistakes
I don Dey tire for this love
Omo I no fit love again o
Kele don Dey find me lost
Mother Mary bami gbo
Anastasia on the run
PTSD mio gbo nka 'kan
Fellas no Dey think before dem talk
Dem need this kind of konk
Sipping allat kind of drugs
My paddy just show me one (But
Body don settle down
Folake hear me out
I no Dey like to talk
Won ni kin fi nkan si nu nkan
Paddy, me I no see result
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Ayomide Richard, Mariobe Makaveli
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Living upp (feat. 250Sauce)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du pouce en l'air
2| symbole à gauche du casque
3| symbole à droite de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid