song lyrics / Mariobe & BSMG inc / Living upp (feat. 250Sauce) lyrics  | FRen Français

Living upp (feat. 250Sauce) lyrics

Performer Mariobe & BSMG inc

Living upp (feat. 250Sauce) song lyrics by Mariobe & BSMG inc official

Living upp (feat. 250Sauce) is a song in English

Sometimes I wan give up
Nah lie I no go ever fuck up
So my life live up my guy
Wetin my eye done see I no go fit talk walai
Everything I spit na real life no fiction walai

Me and my bro grinding
Red lights and the blue turn it all out shining
Spinning with my men them turning sliding
Grinding all our life we been all in shining

Sent them demons we be ouchea dining
looking at your broke ass while here smiling
Swear they hate me but be outchea spying
Looking at my whole life out there shining

Shawty on my bed she be out here crying
Saying all her life you be out there lying
Me and my goons we be outchea sliding
Big body benz Yunno I ain't lying

Paddy many reasons gan
Shebi emi lokan, Ijaya ni mi
Steady with the stunts
Like say sometimes, life no Dey fuck me up
But ko de si'aye mo
I no rojo again
I no Dey fuck with all these niggaz
Wey Dey televise my pain

Shebi eniba lomo
I don Dey reason all of my mistakes
I don Dey tire for this love
Omo I no fit love again o
Kele don Dey find me lost
Mother Mary bami gbo
Anastasia on the run
PTSD mio gbo nka 'kan
Fellas no Dey think before dem talk
Dem need this kind of konk
Sipping allat kind of drugs
My paddy just show me one (But
Body don settle down
Folake hear me out
I no Dey like to talk
Won ni kin fi nkan si nu nkan
Paddy, me I no see result
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Ayomide Richard, Mariobe Makaveli
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Living upp (feat. 250Sauce) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the camera
2| symbol to the left of the calculator
3| symbol at the top of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid