paroles de chanson / Kola Williams parole / Omalicha lyrics  | ENin English

Paroles de Omalicha

Interprète Kola Williams

Paroles de la chanson Omalicha par Kola Williams lyrics officiel

Omalicha est une chanson en Anglais

Pon this
Free Willy

Mona Lisa need your love
If you give me chance no go do you wrong
Omalicha give me love yeah
If you give me chance no go do you wrong

Omalicha she keeps the block hot
cny time she don dey commot
Be like sey I wan stat to dey vex
Cuz nah she dey cool me down when my blood hot
Be like sey she don dey pompous
She got many guys wey dey sponsor
cnytime I see you with another man
E dey be like sey nah gunshot

Nothing on you nothing on you
Them other girls ain't got nothing on you
You call my phone when you're in the mood
You want the juice and I've got the juice yeah

She tell me sey she no fit trust me
Cuz many girls dey want to me
Say she no fit be the only one
Say she no fit be the only one

Mona Lisa need your love
If you give me chance no go do you wrong
Omalicha give me love yeah
If you give me chance no go do you wrong

Nothing on you babe said they got nothing on you
Nothing on you babe said they got nothing on you
Nothing on you babe said they got nothing on you
Nothing on you babe dem no get nothing on you

Omalicha tell me why now
Ki lo de to fin se bai now
Said I need you with me right now
Said I need you in my life now
But you know I can't be tied down
But you know I really tried now
I'm trying to get you satisfied now
I'm trying to you make you lie down

Mona Lisa need your love
If you give me chance no go do you wrong
Omalicha give me love yeah
If you give me chance no go do you wrong
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Omalicha

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'oeil
2| symbole en haut de l'étoile
3| symbole à droite du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid