song lyrics / Kola Williams / Omalicha lyrics  | FRen Français

Omalicha lyrics

Performer Kola Williams

Omalicha song lyrics by Kola Williams official

Omalicha is a song in English

Pon this
Free Willy

Mona Lisa need your love
If you give me chance no go do you wrong
Omalicha give me love yeah
If you give me chance no go do you wrong

Omalicha she keeps the block hot
cny time she don dey commot
Be like sey I wan stat to dey vex
Cuz nah she dey cool me down when my blood hot
Be like sey she don dey pompous
She got many guys wey dey sponsor
cnytime I see you with another man
E dey be like sey nah gunshot

Nothing on you nothing on you
Them other girls ain't got nothing on you
You call my phone when you're in the mood
You want the juice and I've got the juice yeah

She tell me sey she no fit trust me
Cuz many girls dey want to me
Say she no fit be the only one
Say she no fit be the only one

Mona Lisa need your love
If you give me chance no go do you wrong
Omalicha give me love yeah
If you give me chance no go do you wrong

Nothing on you babe said they got nothing on you
Nothing on you babe said they got nothing on you
Nothing on you babe said they got nothing on you
Nothing on you babe dem no get nothing on you

Omalicha tell me why now
Ki lo de to fin se bai now
Said I need you with me right now
Said I need you in my life now
But you know I can't be tied down
But you know I really tried now
I'm trying to get you satisfied now
I'm trying to you make you lie down

Mona Lisa need your love
If you give me chance no go do you wrong
Omalicha give me love yeah
If you give me chance no go do you wrong
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Omalicha lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the cloud
3| symbol to the right of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid