song lyrics / Kola Williams / Fine Melanin lyrics  | FRen Français

Fine Melanin lyrics

Performer Kola Williams

Fine Melanin song lyrics by Kola Williams official

Fine Melanin is a song in English

Pon this
Free Willy

Fine fine melanin
She sweet like
Fine fine melanin
She freak like

cnytime we pull up is a vibe
clways hating cuz Dey never satisfied
I was tryna keep it on c low
Only me and you ain't nobody needs to know
Tried to stop me but Dey can't
Dem no fit do nothing even if I Give dem chance
cnytime I pull up with the gang
When Dey drop the gbedu all the girls Dey start to dance

Fine fine melanin she sweet like ko pi ko
Fine fine melanin she taste like ko pi ko
Pour me some alcohol nobody holy oh
Mek we catch a vibe no time for story oh

Fine fine melanin she sweet like ko pi ko
Fine fine melanin she taste like ko pi ko
Pour me some alcohol nobody holy oh
Mek we catch a vibe no time for story

I go tell you like they told me
Cash rules everything around me
Sey my cfrican girls
Sey dem too sweet
I'm living like a rockstar dats why Dey chose me
Sey Dey wanna know me
Sey Dey wanna hold me but dem no fit hold me cuz
I move slowly give dem lowkey give dem low key
So they wanna know me yeah yeah

Fine fine melanin she sweet like ko pi ko
Fine fine melanin she taste like ko pi ko
Pour me some alcohol nobody holy oh
Mek we catch a vibe no time for story

Fine fine melanin she sweet like ko pi ko
Fine fine melanin she taste like ko pi ko
Pour me some alcohol nobody holy oh
Mek we catch a vibe no time for story
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Fine Melanin lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the camera
2| symbol to the left of the suitcase
3| symbol at the top of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid