paroles de chanson / King Promise parole / Continental lyrics  | ENin English

Paroles de Continental

Interprètes King PromiseShallipopi

Paroles de la chanson Continental par King Promise lyrics officiel

Continental est une chanson en langue indéterminée

Nothing under the sun wey go shake me
Kika me ho ns3m you dey tempt me
But when you see me you go compose
(See me, you better compose)

Only thing for this life wey dey freak me
Be time wey my girlie dey tease me
They can't count me out dem they need me eh

Say continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo

Continеntal we go chop
International we go fly
Say makе we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo

Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Inter - continental
Struggling but now I'm doing better
I be catching flights like I'm catching feelings
I might stack up my funds to the ceiling

Okiki tell me how you feeling
Do you love me
Hope you no dey deceive me
My life feels to me like I'm dreaming
Action film steady camera filming
Wahala

Say life na turn-by-turn
No come go use your own spoil my own
I enter any place
I fuck shit up
Unlimited grace, I got it all

Lyrically speaking, listen, pay attention
I'm not gon be repeating
There's a reason I be balling every season
Dnd, you know man's busy

Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Who never get sin
Cast the first stone
E no be competition
But I'm the best tho
Sellout from nungua to london
The gyaldem want sing on my ding dong

I know my identity
I know myself o yeah
Girlie say she no fit let go yeah
Give her wings like red bull yeah

Say continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo

Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Crown Uzama, King Promise
Copyright: Kobalt Music Publishing Ltd., Sony/ATV Music Publishing LLC

Commentaires sur les paroles de Continental

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la calculatrice
2| symbole en haut de la poubelle
3| symbole en haut de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid