paroles de chanson / Jhybo parole / Street Boy lyrics  | ENin English

Paroles de Street Boy

Interprète Jhybo

Paroles de la chanson Street Boy par Jhybo lyrics officiel

Street Boy est une chanson en Anglais

Ladugbo mi oo

Yaa
Be naa ni

Omo eko lawon eleyi omo mushin lawon eleyi
Na like two sides of a coin
Omo pelu ose okin lawon eleyi fin we nigba ti wo n
Rowo ra joy
Una dey feel my vibe una dey feel my song
So you go know where I'm from
Hold on to ba di ojo inter house sport awon eleyi
Loma mo house wey I belong
Some of them approach like they wanna help
They need that ladder wey dem go dey step
No use your left hand describe where your papa dey stay even if you dey use the hand peff

Ogbon lobi iko iko lo bi understanding fine girl malo
Gbe yen wa bi
Malo so ra e di omo daycare ta ma ma toju
Ti awon obi e drop sibi

No report to station on Friday you go sleep there
Through the weekend you no go leave there
Cell go full them go put you for gen house
I swear to GOD me I don been there
I don been there me I no dey go back
Motin jaiye mi loni pro max
Lion building make you know now
Na my cuban wey dey shine pass

Omo oro legbe church they don't really care
They don't really care about us
Na why them dey talk bad thing about us
Na why them they want make we just dey minus
Them no dey know watin dey happen inside the scene
To survive here e no be beans
But anywhere help no dey GOD dey like do his thing
For my eyes my mama deliver twins
Agbole la wa everything happen for the centre
Watin we throway na placenta
Everybody happy everybody joli for the miracle
Na later them ask us the gender

Kalabush
later we escape from there we Vamos
Gbere wey get meaning pass tattoo
Hustle wey dey raise to power two
Omo laju

I never see my daughter for a while pain in my heart
Anxiety keep on holding me down
Leave me alone matoro owo lowo mi for now
No be today you go hear about the story
E never sweet but I still give GOD the glory
For testimony people go comot ivf for thier fertility journey

Magana banza oro ti o ti e ni meaning
Muje Muje ka ka ko banza
Men are scum men are wicked pelu igara
Paanu e de mehn on fa lala
Aye ti change lati 2019 immediately wey Covid begin
Common sense now dey in the bin
Poor no breath
Domestic dog think say him free
Be naa ni

You know a lot of things going at the same time...
Why mehn
Yaa Jibola Jasper Yeah

Haaaa
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Jibola Toriola
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Street Boy

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du pouce en l'air
2| symbole à droite de l'horloge
3| symbole à gauche de l'appareil photo
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid