paroles de chanson / Jephta Nizzy parole / Suddenly lyrics  | ENin English

Paroles de Suddenly

Interprètes Jephta NizzyGraham D

Paroles de la chanson Suddenly par Jephta Nizzy lyrics officiel

Suddenly est une chanson en Anglais

..Wetin my eye don see I no fiti explain o
Explain oooo
No food for lazy man o
I want secure the bag o
Cos nobody go send when owu dey blow
That's why I say
Make e no over me
Make ur blessings cover me
Make no over me
Make ur blessings follow me
Money don come
Olofofo Dem talk sey I dey form
Dem forget when I dey for sun
Ryt now me I don dey ball
Suddenly.....



Suddenly suddenly suddenly oh
E don Dey clear for there eyes suddenly oh
Suddenly suddenly suddenly oh

The blessings of god Dey show for my life suddenly oh

Watin they make man smile Na money
Why girls dey love na money
Why we dey hustle oh na money
We want this money eh na na na
Na money
I want it plenty oh na money
I no want enemy oh na money
I just want this money to live my life yayaya




Money on my mind o
Money on my mind o brother
I cannot kill myself
Sey I need am all the time
I need time o
Girl no go look ur face
If u no get cash n grace
No be crime to buy Benz
I no get power to fly fence
Make money complete my sentence
Pay day oyoyo
Money for my bank oyoyo
Ferragamo oyoyo
Goodness n mercy Sha follow me
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Suddenly

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du nuage
2| symbole à gauche de la croix
3| symbole en bas du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid