paroles de chanson / Iyanya parole / HOLD ON lyrics  | ENin English

Paroles de HOLD ON

Interprète Iyanya

Paroles de la chanson HOLD ON par Iyanya lyrics officiel

HOLD ON est une chanson en Anglais

Oh girl I know how you dey feel
That kind feeling you dey feel
Na the same way wey I dey feel
But we no come sure if it be real
I know you wan chop banku
Boy I need beloma daku
Honey its a critical situation
Very tempting association

Chukwuma he break your heart
Eugenia she thief your man
And if person fit to take your man
I'm sorry to say that he is not your man
Wetin be your own be your own
If no be your own leave am alone
We take it one step at a time
We go get there some where some how

Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am
Hold on
When its inside
You go feel am
Make you no rush this girl

Take your time you know
Love be like Russian roulette you know
I know say your time dey go
But that no mean say romance be true love
Oh baby take your time you know
Girl I swear when I hold you na there you go know
For now lets chill as we proceed na there you go know

Chukwuma he break your heart
Eugenia she thief your man
And if person fit to take your man
I'm sorry to say that he is not your man
Wetin be your own be your own
If no be your own leave am alone
We take it one step at a time
We go get there some where some how

Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am
Hold on
When its inside
You go feel am
Make you no rush this girl

Take your time you know
Love be like Russian roulette you know
I know say your time dey go
But that no mean say romance be true love
Oh sexy girl to bad
E go sweet if you no rush
You know I'm tempted to touch oh

Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am
Hold on
When its inside
You go feel am
Make you no rush this girl
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: IFIOK MONDAY EFFANGA, IYANA ONOYOM MBUK
Copyright: Downtown Music Publishing

Commentaires sur les paroles de HOLD ON

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'oeil
2| symbole à gauche du smiley
3| symbole à droite du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid