paroles de chanson / Gasky parole / Street Anthem lyrics  | ENin English

Paroles de Street Anthem

Interprètes GaskyGraham DErigga

Paroles de la chanson Street Anthem par Gasky lyrics officiel

Street Anthem est une chanson en Anglais

Abeg bri beng beng ah ya ya
It's King paper boy ah ah ah
Day break everywhere spoil na
It's Graham D d d d d d d d d d baba now
Habu
No cold
Lock up
Oshey wahala

Who never sit down for chair no dey lap person
Woman wey go pay no go stress person
Nice cloths fast cars you go fear person
But if dem thief your clients charlie you go learn lesson
But fake friends dem on hotspot for you dem off their data oh
But charlie don bomb every where scatter oh
We all rise and fall like the dick does
I will give you a nice beat am feeling like Ozedikus
Charlie you block your guy because of one five
But six girls come your house and you dey eye five
Chairmanship you no wan tell us were you bomb
And if I ask you go say na where I bomb na im you bomb
What nonsense greedy bastard
See the chain for your neck you know cost hard
And your paddy dey for house dey drink custard
The paddy na graduate e get masters chei

Abobi abobi
No dey zuzu gaga
No be who first start na im dey win race oh oh oh oh oh
As you get your own make you know say
Another person get him own for body
Cause everybody get their time to pick for the street
Oh ah ah ah ah oh

Yamari oh ah ah
No man be God and God no fit be man
Yamari oh ah ah
Everybody get their time to collect for the street oh
Yamari oh ah ah
Shey you dey hear eh yeah yeah
Yamari oh ah ah ah old Warri in the building

Warri say abeg
Everybody wan make am
You dey see the queue
No need to wait Warri boy ehn I skip the queue
With pigin rap no Yoruba like CDQ
Carry my boys along now everywhere stew
Na we dey pop Champagne Monday to Monday
Gone are the days we dey say one day na one day
Haters dey yinmu wan bring us down that one day
Dey call my gee line dey ask how much that one pay
When we dey grind like blender
You dey follow Brenda
Na you dey friend am no doubt
But na me dey bend am
Odikplokplo my guy dey give am wheel barrow
We no dey follow you dey drag take your weak cargo
The only reason we dey chop na because we work
Two seconds everywhere burst look aza na block
I use am block my ear from una carry talk
Who fight me don fight God no be carry talk
I'm blessed

Abobi abobi
No dey zuzu gaga
No be who first start na im dey win race oh oh oh oh oh
As you get your own make you know say
Another person get him own for body
Cause everybody get their time to pick for the street
Oh ah ah ah ah oh

Yamari oh ah ah
No man be God and God no fit be man
Yamari oh ah ah
Everybody get their time to collect for the street oh
Yamari oh ah ah
Shey you dey hear eh yeah yeah
Yamari oh ah ah ah
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Street Anthem

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la cible
2| symbole à droite de l'appareil photo
3| symbole en bas de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid