paroles de chanson / Frank Edwards parole / Logo lyrics  | ENin English

Paroles de Logo

Interprète Frank Edwards

Paroles de la chanson Logo par Frank Edwards lyrics officiel

Logo est une chanson en Anglais

The logo na you be the logo
Mo yin oluwa logo
He did all for me
It was just for me
He did it all for me
Wait a minute let me tell you about the one who save my life
He took the shot for me I don't know why ha ha ha ha ha
Though he didn't have to do it do it but he did it anyway anyway eeh eh eh eh
How can I show him that am grateful grateful
For everything he has done for me he has done for me eeh e eeh

Look at me am burning n shinning
Your love just dey carry me everyday
Everybody say wetin be my logo
Na you be di logo wey dey won know ooh
Jehovah shammah na you be di logo wey dey won know oooh
Jehovah Nissi na you be di logo wey dey won know oooh
Eledumare na you be dey logo wey dey won know oooh
Alpha omega na you be di logo wey dey won know oo
The logo na you be di logo
The logo mo yin oluwa logo
The logo na you be dey logo
The logo oluwa logo

Shame to the devil
I'm a winner man
Every time I call on the name of Jesus
Praises to the lord most high
Hale hallelujah
Lord you're the reason for everything
Me I just dey reason why I love you so ooh
I'm grateful for your love oooh
You've been faithful to your son ooh

Look at me am burning and shinning
Your love just carry me everyday
Everybody say wetin be my logo

Na you be di logo wey dey won know ooo
Jehovah shammah na you be di logo wey dey won know oooh
Jehovah Nissi na you be di logo wey dey won know oooh
Elledumare na you be di logo wey dey won know oooh
Alpha omega na you be di logo wey dey won know oooh
The logo na you be di logo
The logo mo yin oluwa logo
The logo na you be di logo
The logo mo yin oluwa logo

Jehovah shammah na you be di logo wey dey won know oooh
Jehovah Nissi na you be di logo wey dey won know oooh
Eledumare na you be di logo wey dey won know oooh
Alpha omega na you be di logo wey dey won know oooh

The logo na you be di logo
The logo mo yin oluwa logo
The logo na you be di logo
The logo mo yin oluwa logo
Jehovah shammah na you be di logo wey dey won know oooh
Jehovah Nissi na you be di logo wey de won know oooh
Eledumare na you be the logo wey dey won know oooh
Alpha omega na you be di logo wey dey won know oooh
The logo na you be di logo lo go
The logo mo yin oluwa logo lo go
The logo na you be di logo lo go
The logo mo yin oluwa logo lo go
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Logo

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du cadenas
2| symbole à gauche de la poubelle
3| symbole à gauche de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid