paroles de chanson / Flekta Man parole / E Don Red lyrics  | ENin English

Paroles de E Don Red

Interprète Flekta Man

Paroles de la chanson E Don Red par Flekta Man lyrics officiel

E Don Red est une chanson en Anglais

Ajagbunare oooo Oderen Oderen Oderen Anse Anse Anse

Toritseju pon the case again

oo na na na Samuel pon the case again

Oti ETIKERENTSE ooo

Toritseju pon the case again oo na na na Samuel pon the case again

E don Red o mama
E don Red o, fire get red
Fire get red , Fire get red oo get red oo
E don red oo mama e don red oo
Fire get red, Fire get red oo, get red oo

That woman wey them throw from window na Fela mama oo
And Fela wey you see so oo na person papa oo

The oil wey them Dey fight for so na masses get am oo
Militants Dey vex
Them Dey kidnapped Whity
Militants Dey vex, them Dey kidnapped Whity
E get the way them Dey vex right now them fit kidnap abino kidnap abino ooo

E don red oo mama
E don red oo
Fire get red
Fire get red
Fire get red ooo, get red oo

Naija go better
Naija go better
Naija go better one day

Iyendo Iyendo tiamale
Iyendo Iyendo tiamale
Asomu lomu ti owi aja wey tiamale
Asomu lomu ti owi aja wey tiamale
Asomu lomu ti owi aja wey tiamale
Asomu lomu ti owi Aja wey tiamale
Iyendo Iyendo tiamale Iyendo Iyendo tiamale

E don red oo mama
E don red oo
Fire get red
Fire get red oo
Get red oo
E don red oo mama
E don red oo
Fire get red
Fire get red ooo get red oo

Ahhh Ahhhh ehhh ehhh
Ahhh Ahhhh ahaaa
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de E Don Red

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'horloge
2| symbole à droite de la loupe
3| symbole à droite de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid