paroles de chanson / Falz parole / Chop The Life lyrics  | ENin English

Paroles de Chop The Life

Interprètes FalzMagicsticks

Paroles de la chanson Chop The Life par Falz lyrics officiel

Chop The Life est une chanson en Anglais

Hmnnn

Yekpa!

Aha

Ok now

We are about to enter into a spiritual dimension
If you are ready let me hear you say
Yeah yeah

(Ok I want you to clap like this)

You do me wrong I tell you God bless
My mama say make I put love first
Pastor say make I avoid sex
Say devil dey use am fall men
Who don kpai no fit come back tell us say
Omo na all these thing wey I see when I shut eye
E be one shot, e be one life
Don't know what's wrong
Don't know what's right
Once e don burst, once dem off light
You go know, you no fit get back the lost time

I go dey chop the life
It's on tonight
Pour some wine
What's the plan

Sun go shine
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life

I go dey chop the life (Chop the life )

Pour some wine (Chop the life )

Boys go vibe

Time go fly

Some things sure for life

I go dey chop the life (Chop the life )

Pour some wine (Chop the life )

Boys go vibe

Time go fly

some things sure for life

I go dey chop the life

(Chop the life )

(Chop the life )

Oya! Pelu Laide, pelu Tola
Pelu, Pelu Salewa, pelu Bola
Pelu, Pelu mini skirt ninu summer
I dey come, na mechanical, I go work am

Ah, Dem go dey work
Dem go dey rush
Why you dey talk like say you geti choice
No be because you read primary 4

Wey you go see to chop
You better work, e rough o

Oo which kind life wey we come bayi
Big plans, big strife
Live life just to give life
When e ripe and e reach time
You go sleep tight

I go dey chop the life
It's on tonight
Pour some wine
What's the plan

Sun go shine
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life

I go dey chop the life

It's on tonight

Pour some wine (Chop the life )

Boys go vibe (Chop the life)

Time go fly

Some things sure for life

I go dey chop the life

(Chop the life )

(Chop the life )

I go dey chop the life

(Chop the life )

(Chop the life )

(Chop the life )

(Chop the life )"
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Chop The Life

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du cadenas
2| symbole en haut de l'appareil photo
3| symbole en bas de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid