paroles de chanson / Duncan Mighty parole / Miekeraso lyrics  | ENin English

Paroles de Miekeraso

Interprète Duncan Mighty

Paroles de la chanson Miekeraso par Duncan Mighty lyrics officiel

Miekeraso est une chanson en Anglais

Miekeraso
Mie ke ra so
Girly you want am want am
Baby you do
Spellz

That thing unu rakpo eh
Wene Mighty wawa
Girly umu wu gara ra oh

Amina
Girl no send
She no dey like comot
Yea yea oh
She no dey like to take anything wey get alcohol
Omo oh
I never knew
Your kind of girl will love a bad boy
So I ask her
What do you want from me
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say

Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso
Miekeraso
Ah ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso

Girly who be wo garala
Make I give you want am want am
Girly who be wo garala
Make I give you want am want am

Bad girl oh
Girl you dey ginga my ruu
Take am jeje
Do me jeje
Because you know
Ekile is too far to hold your hand
Baby mo Jide muo oh
Cause you know
Ekile is too far to talk money oh
Jide muoh
Baby muo oh

Girl am going out of my mind
And even though I don't really know you
You be the reason I left Uju
Oh uh uh
I never knew

I never knew
Your kind of girl will love a bad boy
So I ask her
What do you want from me
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say

Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso
Miekeraso
Ah ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso

Girly who be wo garala
Make I give you want am want am
Girly who be wo garala
Make I give you want am want am

Oh godogo
Girl girl girl
Girl you're mine
Okpotokpo
Girl girl you're mine
Kwa kwa kwa kwa Debbie
Na she carry this kind of thing wey you carry
Okpotokpo
Na wene mighty sit for you gbogbon
Gbon poto
Roll am down girl
Gbon poto
Whine am down girl

Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso
Miekeraso
Ah ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso

Girly who be wo garala
Make I give you want am want am
Girly who be wo garala
Make I give you want am want am
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Copyright: Sentric Music

Commentaires sur les paroles de Miekeraso

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la cible
2| symbole en haut de l'étoile
3| symbole à droite de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid