paroles de chanson / Drvmroll parole / Kilode lyrics  | ENin English

Paroles de Kilode

Interprètes DrvmrollWorlasi

Paroles de la chanson Kilode par Drvmroll lyrics officiel

Kilode est une chanson en Anglais

Bamba kaskey sam
Bamba kaskey kum
Bamba kaskey samana
Baby kilodey o

Sisi yetunde

Kilodey o
Oh lady kor wonuya nam
Never wona see the sun with you
All night taking you through all day
In the bed, in the bed
In the chair, in the chair
I give you head
And we dey sweat
Anodey care they spy me mm

The way you start dey play me
Me I can't with you
Some day you wish man dey
To dey beside you
And hold - make I kpa
You and hold, You and hold make I kpa
You dey stress but I love you too

Baby, kilode? Sisi yetunde o
Baby, so' ni gbe ni saya? (yaa ya)
Brother Dewale o, brother Dewale o o
She wants to set my soul on fire (yaa ya)

Say I've been looking all around, for the bone of my own
All around the world, been searching for a place to call my home (to ri pe!)

Gradually, gradually
Everyday I dey for your body
Ohemaa whine, baby do it for me
Come gimme kiss, make I hold your body

Gradually, gradually
Amaka whine, baby do it for me
I know you like what you see, lowkey
Omoge, fa gele yo ko ji' jo mi

Oh Tikatika nkɛya
Mɛ jujor to be pretender
Lorlornyɛ vane me dey here
Lorlornyɛ
Oh Tikatika nkɛya
Mɛ jujor to be pretender
Lorlornyɛ vane me dey here
Bamakasey
She gimme fire 1 2 fire 3
Back to the fire
Ah, geez
Babe nodey taya
Never ,when I'm done
She gimme fire 1 2 fire 3
Back to the fire
Ah, geez
Babe nodey taya
Never, kweynam
Kweyna kwey kpi nama samana

Baby, kilode? Sisi yetunde o
Baby, so' ni gbe ni saya? (yaa ya)
Brother Dewale o, brother Dewale o o
She wants to set my soul on fire (yaa ya)

Oh Tikatika nkɛya
Mɛ jujor to be pretender
Lorlornyɛ vane me dey here
Lorlornyɛ lorlor
Oh Tikatika nkɛya
Mɛ jujor to be pretender
Lorlornyɛ vane me dey here
Bamakasey

Samana
Hey samana
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Balogun Babatune Joseph, Raphael Worlasi Langani
Copyright: Songtrust Ave

Commentaires sur les paroles de Kilode

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la loupe
2| symbole à droite du casque
3| symbole à gauche de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid