song lyrics / Drvmroll / Kilode lyrics  | FRen Français

Kilode lyrics

Performers DrvmrollWorlasi

Kilode song lyrics by Drvmroll official

Kilode is a song in English

Bamba kaskey sam
Bamba kaskey kum
Bamba kaskey samana
Baby kilodey o

Sisi yetunde

Kilodey o
Oh lady kor wonuya nam
Never wona see the sun with you
All night taking you through all day
In the bed, in the bed
In the chair, in the chair
I give you head
And we dey sweat
Anodey care they spy me mm

The way you start dey play me
Me I can't with you
Some day you wish man dey
To dey beside you
And hold - make I kpa
You and hold, You and hold make I kpa
You dey stress but I love you too

Baby, kilode? Sisi yetunde o
Baby, so' ni gbe ni saya? (yaa ya)
Brother Dewale o, brother Dewale o o
She wants to set my soul on fire (yaa ya)

Say I've been looking all around, for the bone of my own
All around the world, been searching for a place to call my home (to ri pe!)

Gradually, gradually
Everyday I dey for your body
Ohemaa whine, baby do it for me
Come gimme kiss, make I hold your body

Gradually, gradually
Amaka whine, baby do it for me
I know you like what you see, lowkey
Omoge, fa gele yo ko ji' jo mi

Oh Tikatika nkɛya
Mɛ jujor to be pretender
Lorlornyɛ vane me dey here
Lorlornyɛ
Oh Tikatika nkɛya
Mɛ jujor to be pretender
Lorlornyɛ vane me dey here
Bamakasey
She gimme fire 1 2 fire 3
Back to the fire
Ah, geez
Babe nodey taya
Never ,when I'm done
She gimme fire 1 2 fire 3
Back to the fire
Ah, geez
Babe nodey taya
Never, kweynam
Kweyna kwey kpi nama samana

Baby, kilode? Sisi yetunde o
Baby, so' ni gbe ni saya? (yaa ya)
Brother Dewale o, brother Dewale o o
She wants to set my soul on fire (yaa ya)

Oh Tikatika nkɛya
Mɛ jujor to be pretender
Lorlornyɛ vane me dey here
Lorlornyɛ lorlor
Oh Tikatika nkɛya
Mɛ jujor to be pretender
Lorlornyɛ vane me dey here
Bamakasey

Samana
Hey samana
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Balogun Babatune Joseph, Raphael Worlasi Langani
Copyright: Songtrust Ave

Comments for Kilode lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the helmet
2| symbol at the top of the camera
3| symbol to the left of the cloud
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid