paroles de chanson / Djinee parole / Inside My Mind lyrics  | ENin English

Paroles de Inside My Mind

Interprète Djinee

Paroles de la chanson Inside My Mind par Djinee lyrics officiel

Inside My Mind est une chanson en Anglais

You Dey find who love you
When i Dey your side
And you need who want you
And I never die
Look around, look around you
Look around, I’m right behind
Look your side look your side boo
Look your side not too far

Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you
Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you inside my mind
I carry you carry you
I carry you carry you inside my mind
(Amhululule Amhule Amhululule Amhule Amhululule Amhule)

Na my name you call
When yawa threaten to blow
and dem ask you who you know.
Got my number stored
You no need to check your phone
I sabi you to your bone
Who am I who am I to
Who am I to leave your side
Look your side look your side boo
Look your side I’m right behind

Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you
Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you
Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you inside my mind
(Amhululule Amhule Amhululule Amhule Amhululule Amhule)
(Amhululule Amhule Amhululule Amhule Amhululule Amhule)
I carry you carry you inside my mind
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Inside My Mind

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'ampoule
2| symbole en haut du smiley
3| symbole en bas du casque
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid