paroles de chanson / D. ACE parole / Sweetness lyrics  | ENin English

Paroles de Sweetness

Interprète D. ACE

Paroles de la chanson Sweetness par D. ACE lyrics officiel

Sweetness est une chanson en Anglais

SWEETNESS

Chants......

I no fit waste time for your love ..your love
Many don shenk and pass by
Don pass me by
Dem won see wetin won sup o
Na your mata lo n so
I no fit Dey lie for you but my mind Dey for you

You be my business o
You be my sweetness o
O yeah eh eh
Your type different o
Olohun her opolo correct oo o
Yeh

I don Dey call you make you answer ah
See you for window make you bo ta ah
Oya wait make I hola ah ahn...

Tu lo bu my babe no like tu lo bu
She give me love du lo bu
Wen she show I pull up I pull up


You be my business o
You be my sweetness o
O yeah
Your type different o
Olohun her opolo correct oo o
Yeah

You be my business o
You be my sweetness o
O yeah
Your type different o
Olohun her opolo correct oo o
O yeah
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Sweetness

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'enveloppe
2| symbole à droite de la loupe
3| symbole à droite du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid