paroles de chanson / D. ACE parole / Feels Better lyrics  | ENin English

Paroles de Feels Better

Interprète D. ACE

Paroles de la chanson Feels Better par D. ACE lyrics officiel

Feels Better est une chanson en Anglais

Jeje jeje the way you wine it to the ground
Sumobi ofekete
I know you wanna feel my sound yeh eh
Na your type I like shey your size na five
Yeh eh
Anything you like girl I swear I buy

Faraway babe abeg no go faraway
Make we go for holiday
I know say many things Dey wen u wanna say
By the way leave other girls make dem Farawe
Make dem pa nu de
Me and you we go fly away

Move
Make we dance uh na na
To the rhythm ye ye
Nothing feels better

Babe follow me o
Anywhere that you wanna go
Jo jo joromi o
Have no fear have confidence o

Dem get power dem no fit fight for love
Dem get money money no fit buy love
Okay
If you Dey for me I go be for you
See that your open teeth ahn ahn ye ye ye

Faraway babe abeg no go faraway
Make we go for holiday
I know say many things Dey wen u wanna say
By the way leave other girls make dem Farawe
Make dem pa nu de
Me and you we go fly away

Move
Make we dance uh na na
To the rhythm ye ye
Nothing feels better

Babe follow me o
Anywhere that you wanna go
Jo jo joromi o
Have no fear have confidence o

Call me when you need somebody
Wen go give some loving
When you need somebody eh eh
Sweet sweet loving

Call me when you need somebody
Wen go give some loving
When you need somebody eh eh
Sweet sweet loving
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Feels Better

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du casque
2| symbole en haut de l'enveloppe
3| symbole en haut de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid