paroles de chanson / Cube parole / New Born King lyrics  | ENin English

Paroles de New Born King

Interprète Cube

Paroles de la chanson New Born King par Cube lyrics officiel

New Born King est une chanson en Anglais

Oh joy joy joy
Oh joy joy joy
Mary don born a new born king
This thing Dey make me sing

One time for Bethlehem Na so the Holy Bible talk am
Mary boy pikin Jesus Christ na Christmas dem born am
All the angels dey sing
Na today dem born pikin
Man no go die, man go live again
Because of Christmas Day

Oh joy joy joy
Oh joy joy joy
Mary don born a new born king
This thing Dey make me sing

Joy to the world
The Lord is come
Let earth receive her king
Let every heart
Prepare him room
As Heaven and nature sing
Heaven and nature sing say

Oh joy joy joy
Oh joy joy joy
Mary don born a new born king
This thing Dey make me sing

One time for Bethlehem Na so the Holy Bible talk am
Mary boy pikin Jesus Christ na Christmas dem born am
All the angels dey sing
Na today dem born pikin
Man no go die, man go live again
Because of Christmas Day

Oh joy joy joy
Oh joy joy joy
Mary don born a new born king
This thing Dey make me sing
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de New Born King

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du casque
2| symbole à droite du nuage
3| symbole à droite du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid