song lyrics / Cube / New Born King lyrics  | FRen Français

New Born King lyrics

Performer Cube

New Born King song lyrics by Cube official

New Born King is a song in English

Oh joy joy joy
Oh joy joy joy
Mary don born a new born king
This thing Dey make me sing

One time for Bethlehem Na so the Holy Bible talk am
Mary boy pikin Jesus Christ na Christmas dem born am
All the angels dey sing
Na today dem born pikin
Man no go die, man go live again
Because of Christmas Day

Oh joy joy joy
Oh joy joy joy
Mary don born a new born king
This thing Dey make me sing

Joy to the world
The Lord is come
Let earth receive her king
Let every heart
Prepare him room
As Heaven and nature sing
Heaven and nature sing say

Oh joy joy joy
Oh joy joy joy
Mary don born a new born king
This thing Dey make me sing

One time for Bethlehem Na so the Holy Bible talk am
Mary boy pikin Jesus Christ na Christmas dem born am
All the angels dey sing
Na today dem born pikin
Man no go die, man go live again
Because of Christmas Day

Oh joy joy joy
Oh joy joy joy
Mary don born a new born king
This thing Dey make me sing
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for New Born King lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of magnifying glass
2| symbol to the right of the clock
3| symbol at the bottom of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid