paroles de chanson / CKay parole / Capture my soul lyrics  | ENin English

Paroles de Capture my soul

Interprètes CKayJoeboy

Paroles de la chanson Capture my soul par CKay lyrics officiel

Capture my soul est une chanson en Anglais

On me, on me
On me, on me
Balance it on me, ooh
Can we love 'til the morning?
Morning, morning, ooh
Make we reduce all the fighting
Increase the loving, ooh, ooh

Fefe ne fefe
Your body dey wewe
I'm in love with you
I'm in love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go

Girl, you don capture my soul
Girl, you don capture my soul (capture my soul)

From the night 'til the morning
Yeah, you know e be you am wanting
'Cause you fine and you sexy
Nwa baby, do me gently
E'we no show me shege, no use me play
Dance to my Reggae
Are you ready?
Pack your bag make we fly go Paris
Answer, answer me o, mami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killy somebody pikin for here
Oh, mami, only me wey fit handle you
Make my waist no dey confuse you
Abegi no killy somebody pikin for here

Fefe ne fefe
Your body dey we-we
I'm in love with you
I'm I'm love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go

Girl, you don capture my soul (capture my soul)
(Yeah, yeah, yeah)
Girl, you don capture my soul (capture my soul)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Bolatito Obisanya, Chukwuka Ekweani, Joseph Akinwale
Copyright: Kobalt Music Publishing Ltd.

Commentaires sur les paroles de Capture my soul

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'oeil
2| symbole en haut du pouce en l'air
3| symbole en haut de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid