paroles de chanson / Blaine parole / Na Me lyrics  | ENin English

Paroles de Na Me

Interprète Blaine

Paroles de la chanson Na Me par Blaine lyrics officiel

Na Me est une chanson en Anglais

So Baby

darling

Baby

honey

Sweetie

darling

Bad Boy Blaine

I go call you my baby


I wanti the kind baby

Wey no go cheat on me

Wey no go dey lie lie for me

Wey go dey for me


I thank God

Plenty breakfast wey I don chop

Abegi pity for me my dear

For this journey nobody send you so I carry my cross

Some na fake love oo

Some, the lie’s too much

Until them finish your juice, I swear

Them go dey call you baby on the phone
But all na lie


I wanti a fine baby

Wey go dey care for me

Wey no go dey lie lie for me

Wey go dey for me

I wanti the kind baby

Wey no go cheat on me

Wey no go dey lie lie for me

Wey go dey for me


So Na Me

Sabi

All the ones wey don use my head

Show me love wey dey disappear

Na Everytime
Me, I want the best for my Sweetie

Darling

This one is a big anthem

No be love wey dey disappear

Na Everytime
Me, I want the best


Love is blind

But I see say your way no pure

As I dey look inside this your eyes

Chai, All I can see is lies

Oh my baby but why

You dey lie for me all the time

Na the thing wey dey confuse me now

Omo, me, I cannot deny


So Na Me

Sabi

All the ones wey don use my head

Show me love wey dey disappear

Na Everytime
Me, I want the best for my Sweetie

Darling

This one is a big anthem

No be love wey dey disappear

Na Everytime
Me, I want the best


I thank God

Plenty breakfast wey I don chop

Abegi pity for me my dear

For this journey nobody send you so I carry my cross

Some na fake love oo

Some, the lie’s too much

Until them finish your juice, I swear

Them go dey call you baby on the phone
But all na lie


I wanti a fine baby

Wey go dey care for me

Wey no go dey lie lie for me

Wey go dey for me

I wanti the kind baby

Wey no go cheat on me

Wey no go dey lie lie for me

Wey go dey for me


So Na Me

Sabi

All the ones wey don use my head

Show me love wey dey disappear

Na Everytime
Me, I want the best for my Sweetie

Darling

This one is a big anthem

No be love wey dey disappear

Na Everytime
Me, I want the best


So Na Me

Sabi

All the ones wey don use my head

Show me love wey dey disappear

Na Everytime
Me, I want the best for my Sweetie

Darling

This one is a big anthem

No be love wey dey disappear

Na Everytime
Me, I want the best
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Na Me

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'appareil photo
2| symbole en haut du téléviseur
3| symbole à droite de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid